[Lyrics] Limerick Ft. Olamide – Pesin - FLEEKMP3

FLEEKMP3

YOUR ENTERTAINMENTS PORTAL

Sunday, 25 February 2018

[Lyrics] Limerick Ft. Olamide – Pesin

Few weeks ago, YBNL boss – Olamide signed two new artistes which Limerick was one of them. After the announcing, the artiste drop his first single titled – Pesin which is actually trending now in the Music Industry.

We decided to bring to you guys the lyrics to this song.

Incase you don’t have the song yet, check it out below alongside with the Lyrics.

Listen & Download “Limerick Ft. Olamide – Pesin” below:-

Audio Player

00:00

00:00

.
Download the Song Here

I hope you’ve downloaded the Song? Now get an Headset or banging Speaker and sing along.

Leggo….

[Intro]

Hmnhmnhmn ahahaahaha
EDL- boy; Limerick; hmnehnehnehn
You must hear Pesin now; ahh; oh Gadd

[Verse 1 – Limerick]

Okay e geh this story i for tell Pesin
No need! I no sure say they go hear pesin
And Iffa dey church i no dey like to share Testi-Mony
They fih go talk say make I help pesin
Nowadays nobody dey fih dey send pesin
Roundabout beggars dem dey disrespect pesin
One minute you go see them dey beg pesin
The next minute omo dey don begin check pesin

[Chorus]

Oh my God, they must hear Pesin
They must hear Pesin, they must hear Pesin
They must hear Pesin, [no be lie, they must hear Pesin]
they must hear, ehn; they must hear Pesin
They must hear, ehhh; they must hear Pesin

They must hear Pesin, they must hear Pesin
They must hear Pesin, they must hear Pesin; kai
They must hear Pesin; they gats hear Pesin
They must hear Pesin; you have to hear Pesin

[Verse 2 – Limerick]

Now listen me i no too sabi beg Pesin
But at least if I broke i suppose tell pesin
Now d problem for this country be say if you beg pesin for money e go dey get the little self esteem
Is that so true or false? (True)
No No No true or false answer me make I clear pesin
Why E be say pesin no dey like dey epp pesin
We no be deaf and dumb buh still we no dey fear pesin
Okay see e geh this day wey I go near pesin
They be like two chick d money wey dem get plenty
Na only transport fare I ask shey I offend pesin
They wan come finish me with question wey fit wreck pesin
They be like you don’t even Care to greet
Where did you come from the south or the north or east
Abi na north wey you take dey here dey beg money
What is your name, age and where do your parents live
Omo chai before this people wreck pesin
I ask my friend guy wetin I go tell em gee?
You know wetin the idiot tell me
The idiot say hin no be MOURINHO him no sabi defend pesin
I don dey rap since the Genesis
Another rapper dey try catch up like nemesis
Na me be don dada here coz I dey end pesin
I no dey rap with one style I get like ten techniques
I dey rap, I dey sing and I dey sell Pepsi
I dey sell Sim card and I dey sell Chelsea
I don sell taya since wey I dey sell plenty
Na small e remain i suppose don begin sell pesin
Coz I be hardcore rapper wey dey tear pesin
And all these commercial rappers dey don dey vex pesin
Coz if I show inside club dey shack shekpe since
Commercial rappers go enter dey order Hennessey

[Verse 3 – Olamide]

Fine geh you no dey friend pesin
O fi mhii shey kpaskur o tun wa denge si
You say my nose too big like I be shrek pesin
When U dey pass for my street u no dey check pesin
Haba! Calm down no dey fear person
I no be ogbanje na baby near pesin
All my goons on deck we no go let pesin
Gun use respect you or we go tear pesin
Dirty slap wey fih make PSP call pesin
Say Bros you dey owe and you dey dull pesin
No dey give us headache o panadol pesin
Make everybody smile jhoor you no be sure pesin
Attention for oga pesin
Awon eyan B.I.G & 2PAC pesin
Okay my squad too lit no wack pesin
We dey bomb any site and we dey hack pesin
Wait first make I remind pesin
Make them no go think say I be one pesin
Omo kan bi one million i be mad pesin
They say the good die young me i be bad pesin
Moet, the chamdor & don baron
Kinni moshey fawon boys mehn them be telling on me
They say i be with Kinta Be with kunte
I be with giga, kukuru ati Yetunde
They say they be playing around afi bi PeepDode
They can’t touch me am too hot won ma ni Wicklow
Baba I get patient to give them sick flow and deep flows to make panke like tinco

[Verse 4 – Limerick]

I remember when I get bar and I dey spend my gees
I turn coach sotey me I come dey bench pesin
I turn player and na Shigh all this girls them see
Na me be the only player wey no dey wear jersey
Oh lord money higher than your self esteem
And I dey sought babies even as the girls many
I bet u never seen a fella who could spend like me
Naso me dey take dey brag until I learn lesson
So big shoutout to the guys wey dey rep pesin
Gee boys wey dey work dey no dey tell pesin
And d gbebo be saying they no sabi help pesin
Only thing wey them sabi na to dey flex pesin
Buh all is good even as they no dey help pesin
At least them go flex pesin till your had dirty
Eff pesin brain looking like a deaf pesin
And at this point omo they fih even sell pesin

The End!!!

No comments:

Post a Comment